Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wahalaaa wa oooo 😭🤣😂
34 Yorum

Na private foodstuff she dey sell naw 😂

A very valid question to ask, because how do I leave Iya Ayo on my street to order noodles all the way from Abeokuta? 😀😀

Na Private Tactical noodles

Private Indomie seller ni 😹😹

Na the person wey set her business up I blame pass

Make I come dey order noodles online na. 😂😂Tactics yen mad gan

Bruh nah two noddles she Dey advertise 😩

Make I come day order noodles online 😋 😌 🤗

Naso one say make I order rice and spaghetti from ilorin to Lagos because I Dey toast her and she Dey show me some fool wey order from ilorin to Lagos because he wan date girl 😂😂

This pattern ehn 😂 Why person go dey sell noodles online

Everybody know Wetin dem Dey do seh 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

MKO OOH LIE say you no like wetin the kele Carry 😂

I swear I saw her profile this morning but when I saw her bio … Single mom and I took a reverse straight

lol 😂 pep guardiola deh learn from this gender Tactics porrrr

I swear dey wan used yansh kill person 😂

Je hooo vaaaa 😂😫

@KhamisAbiodun 😂😂 Something wey be fast food oo I go con order am 😂

Be like she don born her page show her pikin nah olomo kan not sure sha

Allow her do her thing She no disturb you in anyway

Osogbo and Zeus await your arrival. See you soon.

Everybody knows what they are doing 😂

Eje jeesuu 🤣

Almanjiri oni food stuff

Weytin our chairman self Dey find for her page 🤣🤣

Meself shock as I see the video

Werey con arc back

When will you take off the nylon form the seat?

I too like you Werey 😃😃😃😃😃😃

😂😂😂

My guy dey ask for her @ He wan buy grounded pepper

@Timon808 😂😂

Tactics ni kini yiiii......😁😁😁

😂😂😂

na this filter wey you dey use dey pami 😂😂
