Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wait for Aunty Kehinde 🤣🤣🤣🤣
18,281 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Aunty Kehinde made me remember one Aunty Idowu in Offa kwara state She Dey learn hairdressing, she like money and she no sabi anything 😄 The way Kolu dey talk Naso she sef dey talk 😆😆😆

🤣🤣🤣

Shey Aunty Kehinde wa okay sha?

😂na jail aunti Kehinde go sleep for 1month if she do this kain makeup for 1million… When is not masquerade outing.

Person wey charge 50k na only am do correct make up

@DemzDeon All of dem resemble mannequins wtf 😳 😂😂😂

Una con lookalike self

They don't even want to learn before charging high fees😃. You see that Aunty Kehinde, she should go and find another work to learn, maybe tailoring or bead making.

Aunty Kehinde knows her worth, period!

Una no get police around you there?

Aunty Kehinde want to make her money once and for all

Aunty kehinde is simply aunty ramota that is learning make up

1m lo far na. She paint house ni🤣🤣🤣

Na only Aunty Kehinde wan make am quickly

@OduzBen All of them should calm down…🤣

Help me find Aunty Kehinde please 😅

Epee ni gbogbo yin ma gba, ati oga ati omoise

Na aunty Seki go 1st graduate

Aunty knows her worth. Don’t play!

Epee ni gbogbo yin ma gba, ati oga ati omoise

Aunty Kehinde heaven na view once😆

Aunty kehinde pls na 😭😭😭

They are so unbelievable, they no learn first nah charging dey their head

Aunty Kehinde need better money

Na only seki try

Yaribaboons

She's the oldest. Time no dey again. She want to make rhe money quickly.

Oye kiwon pa autie kehinde ni

@BossMan_Ola 😂😂

Nah werey full this shop 😂

Aunty Kehinde dey craze 😂

Dem be like jagun jagun comics 💔😂

Aunty Kehinde ooo😂😂😂

Aunty Kehinde mouth don wide
