Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Wait for it, e choke🥰☺️🤪
Комментарии: 73

Very unnecessary. It’s cringe to me

@agbeks__ No vex😆

😭😭😭nah for future we go laugh this one 😂😂

😂😂😂

Honestly speaking, this is ugly. 😂

And cringe 🤦♀️

I like it when people are honest jare. Very very cringe some will say it's beautiful, lol.

Why dem dey stress the girl

Don’t mind them o😂

Una won use headache kpai the baby ahh See opon outside Una don draw the head 🙄

You even analyze am well 😂😂😂

The pressure too much

Isn't this criminal?

It is sir😂

The mother must be w!cked for allowing that on the child in the first place 😫🤦♀️

It's very irresponsible

Exactly 😆

They're wicked soul

Very Very

As una no wan fear God again...shey una no fear Devil too ni...because this one na criminal offence. I'm reporting this hairdresser to Bokoharam

Oya naaw😫😫😂

Make dem allow her grow

Don’t mind them

If I be the papa, I go arrest everybody including the mama 😂😂

As it should be😂

@zyainy Its too heavy on her head, Look she could even hold her head properly

@zyainy Too much honestly

Too heavy for the baby nau, they’re stressing her hair/head🤦♀️

Yes naw

My wife can't try this with my daughter

No sane husband should allow that fr

Sharp

This one pass packing gell oh 😅😅😅 na kowerray kowerray b dis oh

Arhhh😂😂😂

Remove this load from the baby’s head

Don’t mind them

Na by force!!! 😩😩 I can feel the baby’s pain

Don’t mind them

Baba of Packing ni truly 😂

😂😂😂

Agbako modeeeeey

Ode oo😂😂

Na by force 🤣🤣 just wear her fine hair band abeg

Wetin be this

@_Faridat Hair ma😂😂

😂😂😂😂.. so hilarious

😭😭😭

Oga o

This load no too much???😂

Muchuu

Wow the baby looks so beautiful

Una no go like talk true 😒😆

Nah by force? 😞

@GbolagadeA51947 I tire

😭😭😭

Awwwwn. So fine No be mouth you go hear that talk wey you want hear

I know what you’re doing 😂

No put me for talk😂😂😩

Don’t angry me please 😡🙄

No vex ma

Goan sin no more

Stunning Edward 🤩

😫😫

Why are they stressing this baby😫

😂😂😂

Shey eru yi owa poju.. When she wan sleep nko

O por o

Are they mad?

Absolutely 🤦♀️

Howwwww????

What’s this now

Hair

lol
