正在加载视频...
视频加载失败
Wait for it
2,457,272 次观看 • 2 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

olanrewaju2 年前
Alhaji was like “U no get money u dey get idea” 😂

Pastee142 年前
This is the kind of game schools should introduce in Nigeria

Ben2 年前
He no let bygone be bygone He still get that guy for mind 😂😂

IRUNNIA2 年前
Alhaji buy G wagon and you want touch steering before him? 🤣

BLÅK JËWEL ⚔️2 年前
Alhaji use all him life saving buy car you just wan dey press am like werey, you no see as the person wey dey sell the car sell seat down like hostage 😂

Ibukun Tayo Daniel2 年前
You no get money you get an idea of how the vehicle works 😂

ROLLIES🚬🇬🇭2 年前
Damn!! Who’s that girl ? 🥰❤️

EKITI NO. 1 SHAWARMA PLUG2 年前
I buy car for my wife, you wan first her touch steering ke?

Caviano Benzino2 年前
😂😂😂😂 baba done spend the money wey e no suppose spend

Flowz Pam2 年前
Ahh😂😂 While we're here, dash my pencil drawing 1 retweet abeg ☝️🙏
