Loading video...
Video Failed to Load
Wait for it.
215,254 views • 1 year ago •via X (Twitter)
11 Comments

K.A.Y.O.D.E1 year ago
He suppose change that door. For real. If dem give that door one kick. Omo nah ground. Ooo. Fear of that self go make me Dey 🙂↕️🙂↕️🙂↕️

NoShaveLife2 years ago
So, What do you have? 😂😂😂 Shop now at >>

OLUWASEGUNNN!1 year ago
"Don't judge a book by its cover" buruku leleyi ohhh !! 😂😂

Kanbidayo1 year ago
He go still go outside go shiit

multinoble1 year ago
All this for room wey them fit give you quit notice tomorrow say landlord don sell this building

OGBONNA1 year ago
With this room, this guy will be in charge of the trenches babes

BenBarnes1 year ago
Beautiful space

Joseph Adedamola1 year ago
After this u go still go share toilet

Chinonso1 year ago
Cat fish wey dey inside pool Dey feel like shark 😂

Wise Boy Lucky1 year ago
He finished work. The setting dope inside. Terrific 🔥💯

BigChef🕯️🤍💐1 year ago
@AsakeTerrorist Sharp.



