正在加载视频...
视频加载失败
Wait for it.
11 条评论

K.A.Y.O.D.E1 年前
He suppose change that door. For real. If dem give that door one kick. Omo nah ground. Ooo. Fear of that self go make me Dey 🙂↕️🙂↕️🙂↕️

NoShaveLife2 年前
So, What do you have? 😂😂😂 Shop now at >>

OLUWASEGUNNN!1 年前
"Don't judge a book by its cover" buruku leleyi ohhh !! 😂😂

Kanbidayo1 年前
He go still go outside go shiit

multinoble1 年前
All this for room wey them fit give you quit notice tomorrow say landlord don sell this building

OGBONNA1 年前
With this room, this guy will be in charge of the trenches babes

BenBarnes1 年前
Beautiful space

Joseph Adedamola1 年前
After this u go still go share toilet

Chinonso1 年前
Cat fish wey dey inside pool Dey feel like shark 😂

Wise Boy Lucky1 年前
He finished work. The setting dope inside. Terrific 🔥💯

BigChef🕯️🤍💐1 年前
@AsakeTerrorist Sharp.



