Loading video...
Video Failed to Load
Wait for it😂
290,701 views • 1 year ago •via X (Twitter)
11 Comments

Jetlagged1 year ago
That fair guy hairline too nice💯 Your barber sabi him work. 👍

Solar Heavy1 year ago
you ever listen to this?

frëddddo1 year ago
Some people mad gan oo 😂

K⚔️REDĘ🔥🥷1 year ago
Una too sabi this content thing Ajeh 😂

𓂀 𝕀𝕒𝕞_𝕄𝕖𝕤𝕚𝕘𝕠 𓂀🃏1 year ago
The country hard Guy. Nobody wan loseguard 😂😂

CHEDDAH 𝕏1 year ago
Farouk be like oracle, to chop him money you gats use Jesus or just give up 😂😂😂

Sõm Bôy 💰💰💰1 year ago
U for no give am😂😂

Dimeji Jnr1 year ago
😂😂😂 Poor man pikin 🤧🤧

Alexander1 year ago
Samsung for life It's never been the same ever since my S21 was stolen 2 years ago I miss using Samsung

WIZKIDBLOG 📊🗞️🎶1 year ago
omo 😂

Rachel Booby1 year ago
Some of your content doesn't making sense
Related Videos
0:59
Sensitive content
Wait for it😮💨😂
Skinycomics
168,822 views • 1 year ago
0:53
Sensitive content
Wait for it💨💔
Skinycomics
55,811 views • 1 year ago
