Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wait for it😂
10 Yorum

ORE♧11 ay önce
Can’t still believe Nigerians been dig grave for person wey wan commit suicide💀✋🏾

Skinycomics11 ay önce
Fr😭

kabir11 ay önce
Na the video be this 😂😂😂

wacko👽11 ay önce
Our population too much sef

manova madeit11 ay önce
Plus beating wey e go chop once he come down

EBUKA11 ay önce
The shock on is face 🤣😂🤣

IbukunOluwa ❤️🦅11 ay önce
Make who wan kpai himself kpai himself we too much pass the opportunity wey Dey for dis country

Johnny11 ay önce
Suicide see suicide e shock am

Nelly2dmax11 ay önce
Lmfaooooo looking like batman ..should have added a slap when he came down

FEDERAL 30BG11 ay önce
We too plenty for country 😂😂
Benzer Videolar
0:59
Sensitive content
Wait for it😮💨😂
Skinycomics
168,822 görüntüleme • 1 yıl önce
0:53
Sensitive content
Wait for it💨💔
Skinycomics
55,811 görüntüleme • 1 yıl önce
0:36
Sensitive content
WAIT FOR IT...😂😂😂
il Donaldo Trumpo
67,447 görüntüleme • 1 ay önce
