Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wait for it 😭💔😂
13,652 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)
20 Yorum

Adebanjo oluwapelumi9 ay önce
Omo shey the snake no go leave them

Naija's finest ––Id²✨🇳🇬9 ay önce
Mission never complete why e go leave dem?

Manny👽 14🏆9 ay önce
Everywhere go first blur 😂

Naija's finest ––Id²✨🇳🇬9 ay önce
💔

Mibanti9 ay önce
On top snake?😭

Naija's finest ––Id²✨🇳🇬9 ay önce
Na him de find fine girl 😒

Mibanti9 ay önce
The rest wey dey run nko? Something wey dem suppose catch?

Naija's finest ––Id²✨🇳🇬9 ay önce
See as if u no go run?

𝕺𝖒𝖔𝕺𝖌𝖆𝕿𝖊𝖆𝖈𝖍𝖊𝖗9 ay önce
Na snake 🐍 hin follow 😂

Naija's finest ––Id²✨🇳🇬9 ay önce
Hehehe

𝕯𝖗𝖆𝖞𝖓𝖊9 ay önce
On today's topic of "not all women are humans "

Naija's finest ––Id²✨🇳🇬9 ay önce
But you've vouch to always follow women 😂

Samuel Olatunde9 ay önce
I didn’t see it coming sha

Naija's finest ––Id²✨🇳🇬9 ay önce
Me sef

The Ola Of Somolu🦁9 ay önce
See as he use hin own scatter the whole area 💔😂

Naija's finest ––Id²✨🇳🇬9 ay önce
Cause wahala everywhere 🤣

D3M1👨🏾💻🩺 ™️9 ay önce
E shock the guy 😂😭

Naija's finest ––Id²✨🇳🇬9 ay önce
E no believe his eyes 😁💔

OmoLabake❤💡9 ay önce
Why are you running 🏃♀️

Naija's finest ––Id²✨🇳🇬9 ay önce
*they 🥴
