Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

13,652 Aufrufe • vor 9 Monaten •via X (Twitter)

20 Kommentare

Profilbild von Adebanjo oluwapelumi
Adebanjo oluwapelumivor 9 Monaten

Omo shey the snake no go leave them

Profilbild von Naija's finest ––Id²✨🇳🇬
Naija's finest ––Id²✨🇳🇬vor 9 Monaten

Mission never complete why e go leave dem?

Profilbild von Manny👽 14🏆
Manny👽 14🏆vor 9 Monaten

Everywhere go first blur 😂

Profilbild von Naija's finest ––Id²✨🇳🇬
Naija's finest ––Id²✨🇳🇬vor 9 Monaten

💔

Profilbild von Mibanti
Mibantivor 9 Monaten

On top snake?😭

Profilbild von Naija's finest ––Id²✨🇳🇬
Naija's finest ––Id²✨🇳🇬vor 9 Monaten

Na him de find fine girl 😒

Profilbild von Mibanti
Mibantivor 9 Monaten

The rest wey dey run nko? Something wey dem suppose catch?

Profilbild von Naija's finest ––Id²✨🇳🇬
Naija's finest ––Id²✨🇳🇬vor 9 Monaten

See as if u no go run?

Profilbild von 𝕺𝖒𝖔𝕺𝖌𝖆𝕿𝖊𝖆𝖈𝖍𝖊𝖗
𝕺𝖒𝖔𝕺𝖌𝖆𝕿𝖊𝖆𝖈𝖍𝖊𝖗vor 9 Monaten

Na snake 🐍 hin follow 😂

Profilbild von Naija's finest ––Id²✨🇳🇬
Naija's finest ––Id²✨🇳🇬vor 9 Monaten

Hehehe

Profilbild von 𝕯𝖗𝖆𝖞𝖓𝖊
𝕯𝖗𝖆𝖞𝖓𝖊vor 9 Monaten

On today's topic of "not all women are humans "

Profilbild von Naija's finest ––Id²✨🇳🇬
Naija's finest ––Id²✨🇳🇬vor 9 Monaten

But you've vouch to always follow women 😂

Profilbild von Samuel Olatunde
Samuel Olatundevor 9 Monaten

I didn’t see it coming sha

Profilbild von Naija's finest ––Id²✨🇳🇬
Naija's finest ––Id²✨🇳🇬vor 9 Monaten

Me sef

Profilbild von The Ola Of Somolu🦁
The Ola Of Somolu🦁vor 9 Monaten

See as he use hin own scatter the whole area 💔😂

Profilbild von Naija's finest ––Id²✨🇳🇬
Naija's finest ––Id²✨🇳🇬vor 9 Monaten

Cause wahala everywhere 🤣

Profilbild von D3M1👨🏾‍💻🩺 ™️
D3M1👨🏾‍💻🩺 ™️vor 9 Monaten

E shock the guy 😂😭

Profilbild von Naija's finest ––Id²✨🇳🇬
Naija's finest ––Id²✨🇳🇬vor 9 Monaten

E no believe his eyes 😁💔

Profilbild von OmoLabake❤💡
OmoLabake❤💡vor 9 Monaten

Why are you running 🏃‍♀️

Profilbild von Naija's finest ––Id²✨🇳🇬
Naija's finest ––Id²✨🇳🇬vor 9 Monaten

*they 🥴