Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Wait for it 😭💔😂
13,652 просмотров • 9 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 20

Adebanjo oluwapelumi9 месяцев назад
Omo shey the snake no go leave them

Naija's finest ––Id²✨🇳🇬9 месяцев назад
Mission never complete why e go leave dem?

Manny👽 14🏆9 месяцев назад
Everywhere go first blur 😂

Naija's finest ––Id²✨🇳🇬9 месяцев назад
💔

Mibanti9 месяцев назад
On top snake?😭

Naija's finest ––Id²✨🇳🇬9 месяцев назад
Na him de find fine girl 😒

Mibanti9 месяцев назад
The rest wey dey run nko? Something wey dem suppose catch?

Naija's finest ––Id²✨🇳🇬9 месяцев назад
See as if u no go run?

𝕺𝖒𝖔𝕺𝖌𝖆𝕿𝖊𝖆𝖈𝖍𝖊𝖗9 месяцев назад
Na snake 🐍 hin follow 😂

Naija's finest ––Id²✨🇳🇬9 месяцев назад
Hehehe

𝕯𝖗𝖆𝖞𝖓𝖊9 месяцев назад
On today's topic of "not all women are humans "

Naija's finest ––Id²✨🇳🇬9 месяцев назад
But you've vouch to always follow women 😂

Samuel Olatunde9 месяцев назад
I didn’t see it coming sha

Naija's finest ––Id²✨🇳🇬9 месяцев назад
Me sef

The Ola Of Somolu🦁9 месяцев назад
See as he use hin own scatter the whole area 💔😂

Naija's finest ––Id²✨🇳🇬9 месяцев назад
Cause wahala everywhere 🤣

D3M1👨🏾💻🩺 ™️9 месяцев назад
E shock the guy 😂😭

Naija's finest ––Id²✨🇳🇬9 месяцев назад
E no believe his eyes 😁💔

OmoLabake❤💡9 месяцев назад
Why are you running 🏃♀️

Naija's finest ––Id²✨🇳🇬9 месяцев назад
*they 🥴
