Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

13,652 görüntüleme • 9 ay önce •via X (Twitter)

20 Yorum

Adebanjo oluwapelumi profil fotoğrafı
Adebanjo oluwapelumi9 ay önce

Omo shey the snake no go leave them

Naija's finest ––Id²✨🇳🇬 profil fotoğrafı
Naija's finest ––Id²✨🇳🇬9 ay önce

Mission never complete why e go leave dem?

Manny👽 14🏆 profil fotoğrafı
Manny👽 14🏆9 ay önce

Everywhere go first blur 😂

Naija's finest ––Id²✨🇳🇬 profil fotoğrafı
Naija's finest ––Id²✨🇳🇬9 ay önce

💔

Mibanti profil fotoğrafı
Mibanti9 ay önce

On top snake?😭

Naija's finest ––Id²✨🇳🇬 profil fotoğrafı
Naija's finest ––Id²✨🇳🇬9 ay önce

Na him de find fine girl 😒

Mibanti profil fotoğrafı
Mibanti9 ay önce

The rest wey dey run nko? Something wey dem suppose catch?

Naija's finest ––Id²✨🇳🇬 profil fotoğrafı
Naija's finest ––Id²✨🇳🇬9 ay önce

See as if u no go run?

𝕺𝖒𝖔𝕺𝖌𝖆𝕿𝖊𝖆𝖈𝖍𝖊𝖗 profil fotoğrafı
𝕺𝖒𝖔𝕺𝖌𝖆𝕿𝖊𝖆𝖈𝖍𝖊𝖗9 ay önce

Na snake 🐍 hin follow 😂

Naija's finest ––Id²✨🇳🇬 profil fotoğrafı
Naija's finest ––Id²✨🇳🇬9 ay önce

Hehehe

𝕯𝖗𝖆𝖞𝖓𝖊 profil fotoğrafı
𝕯𝖗𝖆𝖞𝖓𝖊9 ay önce

On today's topic of "not all women are humans "

Naija's finest ––Id²✨🇳🇬 profil fotoğrafı
Naija's finest ––Id²✨🇳🇬9 ay önce

But you've vouch to always follow women 😂

Samuel Olatunde profil fotoğrafı
Samuel Olatunde9 ay önce

I didn’t see it coming sha

Naija's finest ––Id²✨🇳🇬 profil fotoğrafı
Naija's finest ––Id²✨🇳🇬9 ay önce

Me sef

The Ola Of Somolu🦁 profil fotoğrafı
The Ola Of Somolu🦁9 ay önce

See as he use hin own scatter the whole area 💔😂

Naija's finest ––Id²✨🇳🇬 profil fotoğrafı
Naija's finest ––Id²✨🇳🇬9 ay önce

Cause wahala everywhere 🤣

D3M1👨🏾‍💻🩺 ™️ profil fotoğrafı
D3M1👨🏾‍💻🩺 ™️9 ay önce

E shock the guy 😂😭

Naija's finest ––Id²✨🇳🇬 profil fotoğrafı
Naija's finest ––Id²✨🇳🇬9 ay önce

E no believe his eyes 😁💔

OmoLabake❤💡 profil fotoğrafı
OmoLabake❤💡9 ay önce

Why are you running 🏃‍♀️

Naija's finest ––Id²✨🇳🇬 profil fotoğrafı
Naija's finest ––Id²✨🇳🇬9 ay önce

*they 🥴