Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Wait for it😳😳😳🥹🥹
213,304 Aufrufe • vor 4 Monaten •via X (Twitter)
35 Kommentare

You no go chop better aje

😂😂

As you waste my time dem go waste your time 😡

It'll never be well with you for allowing me to waste my data on unnecessary thing like this 😭

You will not clock 30

I find her go TikTok Buh eno too big sha

But not bad for doggy o

Abeg return my data

Na she be this, she no special at all

God will waste your time oh bro 😭

Na why you never make am.

You wish, lol 😂

Omo 😠 make I no talk sha because he fee be curse go come out from my mouth

I waited bro

You no fit die well

U go see paper and call it money oloshi,laye tinubu u they make me waste data

As you waste my time God go waste your time 🤣🤣

@Tony_Aladetuyi 🤦♀️🤦♀️🤦♀️

@Tony_Aladetuyi What na lol

Onkr

Which end? ordinary 360 she no fit do 😭

@Oluwakay_ode What does her caption mean? And what tf did you say we should wait for?

@only1bangerlee We waited and didn’t see anything.

No waste your time she no turn 😂

Shege

Your leg go break ni sehh She no turn shaa

E dey do me make i naked swear for this Guy😡

Abi ogun wun help me kee this girl sha😭😂

This girl looks like my babe....she born I no know

Omo.

Bruh is it just me or does the baby look like on of the titans in attacks on titans

For wasting my time and sub bandit go carry you 😒

Ba God go help me punish you I waste almost 2 minutes of my life 😪

When will she turn 🌚

God won take you? 😒
Ähnliche Videos
Sensitive content
He’s old enough to be her grandfather but uthi she loves him😳😳😳😳😭😭🥹🥹
Bongekile Mthembu🇿🇦
130,288 Aufrufe • vor 3 Monaten
Sensitive content
Another scary part of dating. 😩😩🥹🥹😳😳
Village Guluva
21,084 Aufrufe • vor 3 Monaten
