Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Wait for it 😭😂
Комментарии: 37

She changed the law of gravity, Wat goes down will never come up 😂😂😂😂😂😂😂 Mk Una hold her ooo E don happen

😂🤣🤣

“Make una hold am oh” 😂😂 MC no be nice person

🤣😭

Them for leave her for like 2 minutes 😭

😆😆

The Mc is not a nice person 😂😂😂😭😭😭

Violation 💀 😆

This guy no fit make heaven 😂😂

'Make una hold am oooh, e don happen' 😂

I don watch am before This is too funny 🤣🤣🤣

Na once performance end 😂😂

Immediately she went down on her back, I said to myself 'oya stand up' , as I already knew na there wahala go dey 😂😂😂😂😂😂😂. Who send am message 😂😂😂

Abeg, Na who send am message

“Make Ona hol am oh, e don happen ooh” Ijaw people and bad mouth 😂

I started laughing before watching the video

Low quality videos mehn😂

Them suppose arrest that woman wey been dey motivate her to dance🤣

That singer no fit make heaven 😂😂😂 What was that "eii" sound he made when she was trying to get up right before he said "make una hol am ooo"

I remember this video 😂😂😂😂

I thought she was on fire until when I heard the singer said " makuna hollam oo, e don happen oo" 🤣🤣🤣 that's when i realised she in trouble

After all my efforts to impress my village people, see where it has landed me.🤣

I already started laughing from the beginning 😂😂

One thing about chubby people, is that they ain't shy or afraid

😭😂😂😂

Problem no dey finish

She turned entertainment to emergency in 5 seconds😂😂😂

Almost kpaii 😂😭😭

Funny AF 😆🤣

"Make una hold am oh, e don happen oh". Dude laughing at the end was so nice.

It’s never a dull moment with our Izon music legend, Izon-Ebi 🔥❤️💃🏾

😂😂😂😭😭😭😭

E dn really happen o 🤣

"Make una hol am o, e don happen" 🤣🤣

He said make una hold am ooo 😁 😂

@NamexTechnocrat Her life flash in her eyes😂😂😂😂😂make she no go meet her creator 😂😂😂

The MC no go make heaven 😂😂
