Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wait for Nigeria turn 😅😅
510,155 görüntüleme • 1 gün önce •via X (Twitter)
38 Yorum

E reach Nigeria turn them give am pop 2

You dey whine Nigerian kids 😆 she drag the phone 📱🤳 like she was expecting it b4

No be lie bro

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Omor Nigerians no get joy i swear, nothing sweet concern them.....🤷

Nigeria own dey always dey different 🤣

We smart nau 😂🤣😂🤣😂

😭😭😭😭

If e reach your turn

Omo I don laugh tire 😂

😂😂💔

@itsTseTse lol why are they doing this thing to our beloved country

Lol

The girl too sharps joor 😂

Nigeria are always the wisest

Na why trumph no like us😂😂😂😂

Nija no dey carry last

Naija my country 😢

She even unboxed it perfectly

65,000

@stillthatabee Omo😭😭😭

I go slap the pikin

I swear Nigeria na your papa owns

I'm telling you

I swear mama

Na once she throw the sweet 😂

Lmao 😂

Looking at your mom face alone wil force u to pick valuable

9ja No dey carry last 🤣🤣

Naija go really dey different

Funny

The way she fling sweet 😂😂

Na we, no be them 😂

The way she was unboxing the phone 📱 though

Your mom looking at you just tells you what you need to pick

Nigerians are wise 😂😂😂

😂😂

The look on their parent faces

Day there
