Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wait for that Baddo’s dance ! 😂🔥
10 Yorum

ESTO ✨❤️🩹1 yıl önce
@Olamide His wife was like wtf? 😂

Heavyweight 🦍1 yıl önce
@Olamide Baba no gree snap pictures again ooo 😂😂

Mariammmmm❤️1 yıl önce
@Olamide Nobody happy reach this man today😂

ALAGA1 yıl önce
@Olamide lowkey e dey always pain me say asake no dey this settings lol. my idolo go sit down for yankee. everywhere good sha😂😂

Commandsneh🦋1 yıl önce
@Olamide Ok so even Badoo dey fall for hin jam 😆. That one sef dey

Adebayor olamidey1 yıl önce
@Olamide Baddo loose composure on his own song 🤣🤣

Krynz🐺1 yıl önce
@Olamide Aisha dey chop the lyrics immediately too Supportive wife

Olamide Ayobami Jesse🫶🏽✨1 yıl önce
@Olamide Did you notice iyawo Oga’s reaction when that move came in?😂😂

errbdys.husbnd1 yıl önce
@Olamide baba burst dance like say he never fes chop am like one thousand times 😂

simple01_Dml♿️🤍🤟🆙1 yıl önce
@Olamide No be Toyin be that ?👀😂 Baddo like lalakipo

