Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wait for the face reveal.
339,231 görüntüleme • 3 yıl önce •via X (Twitter)
29 Yorum

Be like James no get money; we no see him face

Yankee come be like sango otta 🤣🤣🤣 and donald na Mcdonalds. Tobe the real G

as them baddies dey call yankee i no say him get money

It’s Only Tobe I see as the finest

All these girls are blind ni? Yankee and Donald no even reach that Tobe at all.

Where James?

So the remaining boys that are not doing yahoo in that dept are not fine. Nawa oo

Tobe is the finest for me but all of them are right in their view. They have different spec. The truth is that , no matter how handsome you're as a man, you cannot be every girl's spec

It’s between Tobe and Donald . I will say it’s very close . Yankee just package

@Obbyanuju Justice for James Tobe fine pass them

Nah money be fine bobo, all this who is the finest boy no dey call broke guys. Nah only rich boys fine?

All of ‘em

Omo werey😂😂😂😂💔💔😹🙌🏾

Should be tobe be like say Yankee get money pass

Where portable ?

Na Tobe joor 😂

Finest abi person wey Una like because e get money? 😂 Well tobe still fine sha

So because of money Dem leave Tobe choose Yankee

Na because Yankee Dey drive

Lol Yankee koh Youkay ni

Na money be fine bobo 😂😂😂😂

Battles of mid

That Donald and Yankee guy should be serving dinner

Yankee no fine reach anywhere for tobe..I dey sure say girl Wey pick yankee na because the guy they spend for them..even Donald still fine yankee..Tobe is the finest

It’s Tobe, but he no dey spend like others Tobe is a stingy man 😂😂

All these girls no get sense. Na money dem Dey full nothing you wan tell me

Tobe is handsome than the yankee

The verse🥹🔥🔥🔥

Haaaaaa, I no see any fine boy there oo…..I’m sure they considered fashion and money, but if Na only face, the boys just normal.
Benzer Videolar
Most beautiful girl in the class! wait for the reveal.
Instablog9ja
2,142,862 görüntüleme • 2 yıl önce
