Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Wait for the guy response, Omoh 😭😂
35 Kommentare

If na Teni be that one man I go disown am 😂😂 man don dey hard to find, you don waste your prime on plenty boyfriends kon dey find 1 man to settle down for/with.

@fumzeeygold This man 😂😂

😂😂😂

My favourite part of the video 😂😂

I’ll never understand why someone will come online and set themselves up like this. Well, it’s like God is making everyone confess this period. 😆

One simp go kuku dey her dm dey beg for attention

I don laff tire 😂😭, never expect the ending

You tots don make gbim you dey find one man make he carry the load 😂

Una don see us finish

Someone said, no be one man she dey find, na one victim. Only one victim.

Looking for one man after Toto don make gbim

This life mehn, “one man” de hin own jeje, hin never even meet this girl, them don label am “unfortunate”. God abeg.

Low IQ is her not realising that there are things you don’t put on social media because you can’t tell how far they will go. Any potential suitor would run if they come across this. People don’t learn.

His face there😂😂

That unfortunate man 😂😂😭

"Men are so easy to get" "Men are cheap " Wetin come happen you no no get money to buy the cheap thing

People like this still dey Nigeria nah

And all those 7 men slept with her respectfully and disgracefully

Guyyy😀😀🤣

The man 😂😆

Her uncle nah

After setting herself up by saying she has had many boyfriends, she still expect one unfortunate man to settle with her at this stage of her age…..lol una never see anything, it’s just the beginning. I just pity whoever that simp is going to be.

I've never had 2 boyfriends. Never, I no even get mind... Why una like to dey shout toto don gbim? Shey nah every man person go sleep with? My gender needs to learn how to stay loyal sha, having multiple boyfriends is not all that

One man has lose his credibility.

She don collect mileage reach retirement, now she wan settle? The mugu wey answer go need full body armor

😂

These ladies of this era will know how important it would have been for them if they had accepted to grow with just one man in their youthful ages.

@ThaBoyYom I like that guys 😂

I'm suprise lately these girls don't find shame in stuffs like this 💔🤣

That “one man” is the unfortunate one that will inherit and maybe put up with the mess she must have gathered all those years she was “younger”, all in the name of marriage. I don’t care about her past keh!!! Foool!!! TUEH!!!

Na 10men she go see 💔💔😂

Keep waiting sister of the world

Na man to use retire she dey find Am proud to tell her it will never be me

The unfortunate guy dae somewhere dae chill laidis

There is always one unfortunate man somewhere waiting patiently
