Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Wait for Wizkid & Tems 😂🔥
21 Kommentare

Make Davido no see this tweet Ehn go too cry ehnn😭😭

His fans say he popular pass everybody 😂

Why dem no con sabi am 😂

@GuyMr0 GPY Those guy sabi Burna boy pass wizkid

Funny thing was that one that Shatta wale song lyrics was like "if you no know me you for Google" bro literally predicted this moment shout out to wale

Tems and Davido are more popular in USA and UK if u guys don't know

burna boy joor 🔥🔥

That black boy just dey lie

🇿🇦🇿🇦🇿🇦🙌🏽

See more

Wetin Davido do again

They no Sabi obough keh 🥲😹

Na only black person know Wizkid there

U know dem but didn't know the most popular dude among dem Ur name na pop smoke

That boy that guess tems is a bad boy

All these afro-fl0p artistes mentioned fell 0ff... wizshit , flopido & terms are already in their No-Hit Era alongside bombo-boy... their albums don fl0p upon all the farming... siri play Ogbafia dey for ground by dammy krane 🔥

This is Germany. Davido dont really have a fan base here that is why?

Who wan know scammer frogvido 😂💔 My popsy everybody know am

Na Only my Idolo Dem no Sabi with Ghanaian artists 😭😂😂😂😂

I don ready to call them Aliens if them no recognise Big 7

@GuyMr0 Handmade
