Loading video...
Video Failed to Load
Wait, Gen Alpha dey wash uniform immediately after school keh?
55,676 views • 20 hours ago •via X (Twitter)
22 Comments

Na on Monday morning we dey remember say we no wash our uniform then we go come wash use towel wrap am and squeeze am before we reach school e don dry

Na around 5:30 I dey wash my own then 😂

This one na nepo baby jare and na woman again so e normal make she do all this things na boys no get time until last minute 😂😂😂

Upbringing matters alot in shaping a person's personality

Na 6am the next dey genz dey remember to wash en uniform

Life don change o. Make I no talk wetin dey sup then sha

Why im I seeing a child bathing on X ??

Always want to look fresh and clean, pressure 😜

Na like that I de do when I de secondary school but only the tshirt cuz na plain white

I remember me Early morning washing and drying cleaning with my hot iron on Monday morning 😂😂

Didn’t we all?

Lol We wey dey wash am for night

Wash an wear no day again

Them wan rush make them fit play game

We don see who pass Gen Z

What’s the use of this video?

On Monday 6:30 in the morning we dey wash uniform

Her mother train her very well, if nah boys they no even get time 😂😂😭

For community primary school wey I go?

Nah this one make me remember my primary school friend nah 7 o'clock in the morning he dey wash him school uniform he go wear am like that with water go school 7:30

To hell with...

How did she achieve all of these after school? 😩 Kids are really doing great with this content creation thing, oo!
