Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Wait, men are now doing hook up too?😳😂
142,241 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 49

@JordanMur2 This girl don cast our privacy 💔

@JordanMur2 😂😂😂

Make nobody carry my work go outside o

How much u Dey charge per night?

Lol you just sabi? Na me and her talk you watch so

You cheap o, you Dey charge 20k per night smh

Tinubu has to go mehn 💔

@Adakuu17 Fr fr he has to go

Come Portharcourt first ..na men run am pass

Let’s just say this is content 🤣

I’m not sure o

You no know? My neighbor Dey do am.

How u take know?

Because of him movements bro, the guy Dey waka like ashawo.

@TheDamiForeign 🤦♂️😂😂

@TheDamiForeign 😆😆

Yes bro I don start yesterday

How market?

Omo e nor sharp o Girls too de price 💔

No woman is paying to have sex. It’s only in movies

Nah skit this one dey do Woman pay you 30k for knack person wey dey reason how to buy another wig.

Yes now bro That's what I'm into 🌚

With that your 2 inches?

No be wetin you dey do?😂

Proof?

I dey come

Oh boy at this point e be like say I go start work self o

Omo

Jigologolo 😂

All Male O.S pls gather here.... Let's support each other😅

@Pablo_10_co Norm

Maybe I don too do bad things 😂 If women call me like this even if it’s very real and true fear no go let me even leave my house that day. I go feel say na setup My girlfriend used a different number to call me one day. She wanted to test me. The kind of insults she get that day before you use her real voice 😂 she go wonder say my boyfriend is a saint. Na just fear my sister

@Derekbnkz Abeg no carry my guy work go outside, e dey collect 15k sef

I saw men standing somewhere at either Rumola abi GRA in Port Harcourt, then ladies were standing in the other side of the road, then I asked my friend that what are these guys doing on the road, he told me that I'm I not seeing ladies coming to carry them. Omo I shock They were prostitutes standing on the road and women were coming to carry them.

Omo make dem link me up with her 🥲 I will do it way cheaper

Nah job opportunity be this for you dami, naso seun take make am

All of you don high for this CS💔😂

rule member 10 says;" Eat who you feed, feed who you eat 😅, dress who you undress , and undress who you dress 🥻👗, are we together. 😀😲

are you just getting to know?

Yes o

EVERYBODY HAS TO MAKE A LIVING FOR THEMSELVES SO NO SHADES.

E say e dey pass 1hr😭😭😂😂😂😂😂

Don’t mind all these broke babes, they can’t afford it

If na boy record call like dis with hooks dem go say the boy no wise

@daniwilson_1 I be private chef o 😂😂

I’m a jigolo Incase any lady is interested

@Pablo_10_co Ahhhhh Tinubuuuuuuuuuuuuu!!!!!!! Damn you

Make I check well if no be her I just give price now

Una wan spoil my work now? 😭
Похожие видео
Sensitive content
Are they now doing B00bs BBL too ? 😭🥺🥺❤️😂
ABEFE 🤌🏿 🤌🏿
133,212 просмотров • 5 месяцев назад
Sensitive content
Desperate women are now picking up strange men being released from jail 😳
TITAN
2,623,691 просмотров • 2 лет назад

