Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Wait o, when Regina Daniel take thick like this?😳
1,312,964 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 45

Ned fumbled

😂

😂😂

@roland_dd_ Someone say na that gorilla dey suck her blood

@Ade__wizzy @roland_dd_ Una dey talk o

Abi she do more surgery, she wasn’t like this

Hmmm

If e reach your turn, no do nyash and drink mau mau

My turn as how?

Girl found herself backkkk

She been lost?

Yes

@yusuf_fola36666 She has always being thick, even when she was married Na we just no send her cause we no be Chike

Pa Ned head go just dey hot

Wetin you mean😂😂

See the body wey this one go waste for old man💔

Omo she dey hot oo. She’s currently in Ghana 🇬🇭 for holiday enjoyment wan kpai her

Person add una complain, person slim una go complain. I don’t know how celebrities cope oo

Abeg which work this gurl dey do now, abi na high level Private Chef she be?

Na skirt ABI na trouser she wear make she turn I wan check something

Her body na tea 😊

I think say na meatpie

This one don pass meatpie

Omo, she dey enter my eye o, if i get opportunity to bag her, aje i no go waste time.

She has always veen this thick

Sure I was disappointed we didn’t get a 360 🙄🙄

What good is burning data on these type videos with no 360s in it?

na me dey take good care of her

So na senator wife con dey entertain us like dis😁😁😁😁😁....... Somebody shout POWERRRRRR

I dey chop her work

Young blood sperm dey make Pesin add up

A fairly used that looks like cha cha.

Peace of mind wan wound am

@Desmond_ratti04 Omo this girl fit still bag 27 years old guy o.

Nga ala dis girl oooo

Since she left that old man nobody talk about her again old taker

@thenihiin Ok quick question, which excuse/reason will she give the new man now as per WHY she married Ned a almost 70 years old

Marriage will really drain you, more reasons to stay single as a man or woman

see changes

lol 😂 I laugh pipo wey think say them take oath for that marriage

Sheybe she tell una say for her papa house she be queen 😂

Ned fumbled this beauty

What Ever that is making her this happy she should keep doing it

This man go cry this night again….chimo see wetin I Dey enjoy wey I pursue commit for my house lol

@roland_dd_ Ned go the regret low key now
Похожие видео
Sensitive content
This poor lady was terrified to jump. She kept saying, “No, wait, no, no, wait, wait, wait.” 😳😳😳
Trump Girl
286,835 просмотров • 7 месяцев назад
