Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Wait this is a guy๐ณ
49,050 Aufrufe โข vor 1 Jahr โขvia X (Twitter)
34 Kommentare

Content - Zero English - zero Handsome - zero Beauty - Zero Let them try better ๐

๐ญ๐คฃ๐คฃ

So cringe๐ญ

๐ญ๐ญ๐ญ

Wait...

Person way you go deck for neck make he head correct

them don use her nah sorry him

๐ญ

no, he's a pussy.

No worry hand go soon meet you too!

Na better flogging you need, imagine @6uff_ pull up with his men just to flog you ๐๐

Na why I like port Harcourt ou ๐ two seconds the two of them don jazz down for vikings

Pour your gender spit na ๐ค๐ค..Abazz๐๐๐

Omo make una leave this one for me abeg ๐ anytime una catch am

This guy way Dey interview am Dey crazy you no fit nack the phone stand on him make his brain first reset ๐คฌ๐คฌ

Very irritating

Abeg na where them dey sell slap way feet reset this boy ?

If that boy nah my brother ehhn i for don sell e kidneyโน๏ธ๐ฅฒ

The Nigerian police should pack all this people from the streets Instead of chasing yahoo boys up and down

Stray guy ๐

Make he shaa no go porthacourt๐

Make someone find this guy for me

Learn digital skills ohh! Make u no disgrace your family all in the name of content ๐๐๐

Abazz tell us the truth

Make he return our prick ๐คฆโโ๏ธ

Dem suppose flog una two and camera man God punish all of una

And na Anambra boy ooo ๐

Which lifestyle ๐ she looks so chammmmy

10k for anybody way fit just help me catch this guy

Early Friday Morning... ๐ญ๐

Another man down

Na why we Dey use protection be this

Just wondering ๐ค

Tall for nothing
รhnliche Videos
Sensitive content
Wait,is that not a guy? What is going on?๐ณ
๐ธb๐๐ซ๐ซ
36,260 Aufrufe โข vor 4 Monaten
