Loading video...
Video Failed to Load
Wait till she turn Omg 😳
48 Comments

God will take you and I mean it

Yes God will take me and you to higher places

😂😂

As she no turn. Things no go turn good for you

Thuuuundder fire you

Abeg wetin be the song name ?

Use Shazam confirm

As she nor turn back na so your blessings go turn back 🙏

You dey mád seriously

Jesus when did I get here Omo 😭😂

Kinni dm

Why she no turn ??

You no watch am finish

You gat a kissing lips, see as my lip is shaking 🥺

Ha I be guy na 😂

Send her Opay let me appreciate her but it should be her WhatsApp number o😂😂

If this one born 2 you no go like am again

You no lie

Where her @

Hold

I'm holding o

God punish you

You too 🥺

Fb

Okay mentor

song name?

Song name keh

You don use us farm abi

No na 😂😩

Fine girl 😍

Nne make we forget bumbum, you get canoe head 🤣

You get bâd mouth 😂

I no the wait anything, I get where I dey go😐

Kinni

@comentSTreet We all wait right okay 👍🏼

@comentSTreet You no go wait keh 😂

Me I was looking at the knuckles

Idot

Ha why na 😂

I know her so well she’s hairstylist at agege alimosho and OGITECH student

If i wait make i bend

She is still mid

The one in blue is TEA!

She's a spec ❤️💕

I've watched 50 times and the bitch hasn't turned at all Am I missing something?😂

Till she turn kill you there

As she no gree turn. Omo make I no swr for u sha

Abeg no swear o 😂
Related Videos
Sensitive content
Wait till she gets up….😳 Things dey happen for TikTok o
BIG 9
46,035 views • 6 months ago
