Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Wait Una dey pay for knacks for inside marriage? 😳
175,240 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
11 Kommentare

He didn't pay for the knack He just sent money to clear the ground Something to make her happy Ahead of the match That's all

Low-income Americans who voted for Trump say they are counting on him to keep their benefits intact even while his Cabinet picks and Republican lawmakers call on him to reduce federal spending.

Shey una see wetin she save for the man name. Him go pay tire

At least story of I am tired no go enta

He wan make im woman dey very happy so she go do well for am. Lol 🤣 The man don write letter for future wahala.

You'll be surprised that 50 % of married men pay their wife for s*x. My closest friend have to start buying the wife gifts 3 days prior to asking for s*x.

Maybe that's how he met her. I'm not surprised because 90% of Nigerian men are willing to marry a girl they hired for sex.

When you need to pay your wife before she can get wet it means you married a fake refurbished tecno phone

How hungry for attention can you be, to post a private conversation you had with you husband?. Omoh, wetin these men dey marry sef guy? Walai ... If woman wey I marry or I dey date do this kain rubbish, before any talk go sup, you go shaa fess reach your papa house. ANIMAL🤡.

ATM card Dey for the emojis on the husband name

Conspiracy theory: another girl billed him crazy amount for knack, baba use vex kuku send him wife half of the money to clear his conscience and collect knack at home. My friend just told me from experience 😊
Ähnliche Videos
Sensitive content
Wait till she gets up….😳 Things dey happen for TikTok o
BIG 9
46,035 Aufrufe • vor 3 Monaten
Sensitive content
"As Una dey collect phones from us after break up, we go collect money for the knacks wey we knack" Nigerian girls are ready to fight back
Dami’ Adenuga
255,500 Aufrufe • vor 1 Jahr
Sensitive content
Ashawo don meet Ashawo 😂… knacks for knacks 😂😂
Cleverly 💐
605,321 Aufrufe • vor 10 Monaten
