Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Wait, what did I just watch😳😂
64,669 просмотров • 14 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 34

Now beat this.. 😃😃😳

Later they will start saying christians are the ones who knows bad thing the most whereas na muslìm sabii bad thing pass Look at what those little girls with hijab dey dance😭🤦♀️💔

Omo ehn

Una no fit catch that uncle for me 🙂↔️ The last two girls steps no follow at all 😒

This is a little cringe 😬

Especially the way he was looking at the one twerking

Like, it was somehow

I'm very sure it's a Ghanian school! Na why their english sounds like egun be that!

I really don't know what is happening here. Why will a school allow them

Na the teacher be the problem 😂😂

Dem suppose sack am😂

Them suppose sack the teacher 😂

This is funny 🤣🤣

The guy de teach the students how to dance before they can collect stick sweet 😋

Which country be this God😂😂

The second girl that twerk After seeing the first girl that twerked she was like this one easy pass make I do am But wait oh where these small children learn twerking from? And where are the boys na them go dey tear better step no be wetin these girls dey do for here

If this uncle miss one day for sch this children fit no come again oo 😂😂😂

Just like that, this teacher is trending on all platforms. When God blow ur whistle, whether you tie wrapper or you wear skirt, you must play for the match and you go score goals💥

Na who teach Amariam tweaking

Who is this man???

Make una put eyes for this teacher way get rubber waist I no dey understand this set of men they can do and undo

See their small back twerking 😂😂😂

Genuine leather loafers

See wetin Dem dey teach them for school 😆

Wetin be this😂

😂😂

Very cringe

wetin be this? 😭

I wasn't expecting that smallie with hijab to pull that move at all

With all this teachers this days in Nigeria 🇳🇬 school 2 will be no more😆 it’s even sweeting me to watch

@motionn31_ Them don watch Carter clips die 🥴

@Boywrist Happiness is free

This is not right

wetin be this😂😂
