Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Wait, what exactly is going on here? 👀
1,188,789 Aufrufe • vor 2 Jahren •via X (Twitter)
10 Kommentare

Ògbéni Bayo PhD 𓃵vor 2 Jahren
Na so una Dey do For here?

Home of Chandeliers💡vor 2 Jahren
Strippers came to a brother burial ceremony

Ahlex ❤️vor 2 Jahren
The man like to dey carry runs babe .. so them come give am final respect

100odds 🚀vor 2 Jahren
I’ll never understand this society and the heaven they’ll go . Everything they do is sexual

Precious 💜vor 2 Jahren
Somebody that understands, plix explain

Akinola❣️vor 2 Jahren
Maybe na him wives 😂

DADDYvor 2 Jahren
Things dey sup for thiw world 😂

🧘🏾♂️🧘🏾vor 2 Jahren
I wish say na young people even dey dance sef

Davinci Classicsvor 2 Jahren
Na all the women wey him knack wen he dey alive be that. They’re bidding him farewell

Teemar 🇨🇦🌚vor 2 Jahren
What type of culture is this 😭
Ähnliche Videos
0:29
Sensitive content
What is going on here 👀
SPURRA🐐
64,544 Aufrufe • vor 1 Jahr
