Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Wait which tradition be this one 😳 Ghost dey dance ke😳
Комментарии: 11

The picture on banner by the wall is a man. That’s the dead man’s poster. Make he dey mix zobo there

you never heard this before

Na lie, we need proof she don actually kpai. Abeg our memory don full.

No be the same woman dem bury jare

Make una dey fool 😂 a living is cosplaying ghost to dance ,that’s better explanation

Dey play... This guy wey make this video na greatest mumu of all time. I just dey laugh. Why e no show where the woman entered the casket and why e no let us hear the voice. Wasted effort watching this...mtchwww

The guy nor rate us at all. He think say hear na Facebook

😹😹😹 its most likely the husband that died Look at the poster

No be everybody mumu like you

You and who wan watch part2😂😂

E shock you?
Похожие видео
Sensitive content
Candy Bleakz dey twerk ke ? 😳🤯
Fine_Girl Temmy✨
95,072 просмотров • 3 месяцев назад
