Loading video...
Video Failed to Load
waleswago - lit otw 👁️
183,402 views • 1 month ago •via X (Twitter)
46 Comments

Abeg no drop this thing for Spotify abeg🙏😭

dropping everywhere

producer - @wizzkilly

if na hidden talent you suppose don keep am hidden 💔

werey

Jesus💔💔💔,you just ruined my day,I was honestly having a bad day before,you just worsen it😭

w

Drop am, make I check am out from my Onyx 😅

dropping soon 😂🙏🏾

I dey wait na

You don Dey sing ke

e tap

Osheyyy😹🔥

ball

what’s this noise pollution?

@young_crypton you are the best in the game wale

@young_crypton of course

you try but no try am again

I can’t hear for shit now

Like I don Dey mad small small

trust you

why?

i don de understand your music keh, i hope say na me de mad ?😹

Me and 99+

activeeeee

e get some kind things dem no dey force dawg, if e didn’t dey, e didn’t dey

you don waste my afternoon 😭💔

@greight_bwoy our elon muskyyy.

the next odumodu🔥

wetin be this 😭😂

Na Una wey dey lie for this guy be the problem of Nigeria and Web3 Na Una wan kpai us for this country

Make una stop nau😭😭😭

it’s going

@jessica_moon04 let’s apply to be in the music video 😂❤️

you go blow pass than pluto son or watin be him name

So, you no wan drop this song? na till I find you come Lagos?🤬

come.😳🤲

@5starbarber_1 This girl bumbum too much 😂😂😂😂guy

@5starbarber_1 e too much 🙆🏽♂️

Web3 Mavo??😭 I’m sat biko

drop this jam abeg 😭

web3 is for everyone

the song no go comot that balcony wey you dey. 🙏😭

e tap o

nbl

Waleswagooooooo
Related Videos
Sensitive content
SMO2 otw otw, I PROMISE.
NLE THE GREAT
257,190 views • 2 years ago

