Loading video...
Video Failed to Load
Wande Coal teases new music... Another Afropop banger loading. ๐ฅ How's it sounding?
45,492 views โข 1 month ago โขvia X (Twitter)
32 Comments

Davido dor go help this one life again oo Abeg Davido nor follow Wande do diss again cos it dey favor Wande coal Because him career dor fade die before abeg Davido is a Genius and Son of the Universe

En wan use this obo wave blow small

See as music sweet God I've missed you sha

Thank God for Davido in your life. if no be David i no remember the last time we see you for this street.

Nobody be like wandecoal ๐ฏ

Person say another Afroflop banger loading

Na only you baba mi Dem no reach

He too Sabi dance ๐

Shey owo si ma pe bayii ๐

The legend himself ๐ฅ๐ฅ๐๐

lol ๐ OKAY โ I wonโt say anything but B4B4๐งโบ๏ธ

Yoruba people whatโs the meaning of Kowogbe ๐

With the spotlight wey Davido give you na this kind song u wan drop...?

Hi

Lol ๐ 47 comments 40 reshare 923 likes 22 bookmark @WANDECOAL this song Don flop already, please no realease am make laugh no kill davido

Egede junkie

So na pr u dey find na why you dey use davido trend?๐

Biggest

Shabi you sing pass wande coal ๐ฏ

For 2026 ๐๐

This is a sure banger Frogs can't relate..This na hot water

lol ๐ this one na sound

Baba mi

E wan use this feud wake e deรฆd career

Itโs sounding Davido

Nobody like wande ๐ค

Hypertech Juju, simple!

Banger

Nice

Writing and composed by wande coal

When Davido said Na me they give them lifeโ he didnโt lie. Music pages who have never posted Wande Coal before have started posting him after he used Davido to chase clout, he posted his flopped album link after and has posted a snippet now. If the song enters top 10 when it drops Iโll deactivate ๐

Omo see Gbedu baba na baba I no fit put mouth for my brothers matter ajeh
