Loading video...
Video Failed to Load
๐จWande Coal Unveils AI-powered visual for โOsheโ ft. Wizkid ๐ฅ
691,247 views โข 1 month ago โขvia X (Twitter)
35 Comments

As song no blow, no need to waste money on proper video shoot lol. Even this one, na fan run am FOC

These OGโs and their obsession with AI is shameful

Guuuuuuuuuy See watin wizkid and jada.p clear ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐

This wizkid guy just mid anyhow

Wizkid is a disgrace to afrobeats, he should go

Wizkid is a useless guy

Make Una try dey let flops rest Una wan release music video for flops keh

is this the wizkid that did made in lagos?

E go still tank.๐

Omo animations like this existed long before AI, yโall are so quick to tag everything AI theses days

Wande Coal please donโt do this again ๐ญ

This gbedu enter oh... Wizkid na Wande loyal homeboy.. so I'm not surprised Wizkid is lending his platform to him for a strong comeback.

For song wey don flop๐๐๐

before it was called animated version, now itโs AI visual okay

You no fit see 001 for this kind settings

Song don flop still yet wizkid no wan rest! ๐ญ๐

๐๐๐คญ Even in this ๐ค๐คญ Wizkid still fine more ๐คโค๏ธ๐ฆ

Yunno go copy Phyno keh

The only reason why this could happen is because Wizkid didnt show up for the video

Una don copy Phyno

He is so washed

Where u wan see wizkid ๐

If you wan use ai at least use it right smh

Omo this @wizkidayo just mid watin no goodโฆmtcheew

reminds me strongly of Weird Mcโs โIJOYAโ >>>>

Song flop he had to use Ai ๐

Na CP una come use do scapegoat

This werey wan end wizkid dying career finish

Phyno don set AI pandemic like this.

For the love of God.

No wonder fc dey back Tygba because their fave no get the budget for real video. AI Slop my ahh ๐ญ๐ญ๐ญ

No be Cutlass dey Wizkid?

IT DOESN'T LOOK GOOD!!! ๐ญ๐ญ What's the appeal for this shit?? ๐ญ๐ญ

Phyno de pace setter

Who else immediately went back to stream the song? ๐ญ
