Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
🚨Wande Coal Unveils AI-powered visual for “Oshe” ft. Wizkid 🔥
691,247 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

As song no blow, no need to waste money on proper video shoot lol. Even this one, na fan run am FOC

These OG’s and their obsession with AI is shameful

Guuuuuuuuuy See watin wizkid and jada.p clear 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

This wizkid guy just mid anyhow

Wizkid is a disgrace to afrobeats, he should go

Wizkid is a useless guy

Make Una try dey let flops rest Una wan release music video for flops keh

is this the wizkid that did made in lagos?

E go still tank.😂

Omo animations like this existed long before AI, y’all are so quick to tag everything AI theses days

Wande Coal please don’t do this again 😭

This gbedu enter oh... Wizkid na Wande loyal homeboy.. so I'm not surprised Wizkid is lending his platform to him for a strong comeback.

For song wey don flop😂😂💔

before it was called animated version, now it’s AI visual okay

You no fit see 001 for this kind settings

Song don flop still yet wizkid no wan rest! 😭😂

😂😆🤭 Even in this 🤖🤭 Wizkid still fine more 🤝❤️🦅

Yunno go copy Phyno keh

The only reason why this could happen is because Wizkid didnt show up for the video

Una don copy Phyno

He is so washed

Where u wan see wizkid 😂

If you wan use ai at least use it right smh

Omo this @wizkidayo just mid watin no good…mtcheew

reminds me strongly of Weird Mc’s “IJOYA” >>>>

Song flop he had to use Ai 💔

Na CP una come use do scapegoat

This werey wan end wizkid dying career finish

Phyno don set AI pandemic like this.

For the love of God.

No wonder fc dey back Tygba because their fave no get the budget for real video. AI Slop my ahh 😭😭😭

No be Cutlass dey Wizkid?

IT DOESN'T LOOK GOOD!!! 😭😭 What's the appeal for this shit?? 😭😭

Phyno de pace setter

Who else immediately went back to stream the song? 😭
