Loading video...
Video Failed to Load
Wande cola Davido deserves some respect from you 😡😡
41,398 views • 1 month ago •via X (Twitter)
33 Comments

Who be this dog wey dey make noise ???

Brother taye your YouTube channel is drain 😒 Go and upgrade your channel before you come here dey ranting up an down

This guy stupid ma why e Career no move forward e just Dey stagnant no be this same mad fool Dey carry years back 😹😹😹bingos go always Dey shout ni like their oga shaype 😹😹

Who be this nonentity sef

You think say I go leave wande songs go dey listen to davido trash 😝 dey play e masere

Atoroje way dey look upto oksapolo

Omo e pain me shey u be yoruba. Cus who supposed respect who? Shay na age? Make we talk about longevity? Talent? Trinity do better i love davido so much💓💯wande na legend 😤

Before you go understand Davido an his fans u go need to craze first 🤣🤣

This is the reason he’s buying all of you. Davido can now feel very important now . All the old men he said they call him to delete tweets don’t understand internet na why it feels he’s doing something. We celebrate rubbish, he now capture the clout he has been chasing

Be like I see say David don give this one money before abi? Cos you no get sense you just wurugbon lenu bi obuko na wande get song na David wan dictate how e go release ham...if no be say when dem wande dey hot social media and most platforms way dey pay new cats never dey then

Many of this fools believe in Davido give away thinking e go give them money someday,stupid e go goat comparing Davido with wande..wande during his days na diamond..Davido wey peruzi and maryokun Dey write many of his hit songs for

Mumu Davido na your mate ooo

Make e no better for you sah

Gbavido dog.....A shameless yes man wey frogido no even rate.

You see that 15m you no go smell am😂

Showing just like he fav 🤣🤣 ur oga wan collect person song

E nor go better for wande coal

Abeg Davido is 2 times bigger than wande coal joorrr Even though I’m a big wizkid fc . Apart from Wizkid I never see anyone bigger than Davido. For me both of them will always be the greatest ever. Truth be told. Davido has too many hits

na notice say all the people davido they give money them go comeout this period. Another cash out loading.

Nah today I just dey hear say he drop the song. Nah only this unreleased with Davido I knew about.

I no know why people no see through that spoilt rich brat ajeh... E dey use him papa money just stylishly disrespect people and that Israel with head like olumorock go wake up dey disturb people...

E be like say you dey craze.. u dis 2005 boy

You day mad 😡, when Mr frog 🐸 disrespect olamide where are you to correct him , all this hungry people sha , una go see truth and una go disappear but when them disrespect your own Mr frog 🐸 una go day vex ,,, waka ✋🐸🐸🐸🐸🐸🐸🐸🐸🐸🐸🐸

U go chop beating soon dodoyo

No be every matter you go put mouth fool

Davido pocket Toto!! 😂😂

You are so stupid trinity

Oloriburuku nie . Na soo dem go do werey to ur egbon or family . Fool .. Davido na oloriburuku for lying and saying shit about people Dey lift you up .

Your obiyo don ask for number sotey😂😂

Na mugu giveaway boy God take you bleaching boy

You be fuulllllllllll normally so I won’t blame you 😭😂

Hating on who’s bigger than you is degrading fr 💔… wande should know better.

Who be this fool?💁🏽♂️😂
Related Videos
Sensitive content
A Leaked video from inside Trump’s exclusive Crypto dinner shows some of his mysterious attendees and what was happening inside only they were privy too! 😡😡😡😡😡😡😡
Suzie rizzio
151,424 views • 1 year ago

