Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Wandecoal 🔥🔥🔥
34 Yorum

See person wey dem compare with that guy 😂

This is soo wholesome 😍

🔥

Slovido throat go tear if e try this kind thing 😂

Na the person whey una dey compare Osakpolo with be this, una no go know peace

I dare Slovido @davido to recreate 😂

Most important question wey nobody gree ask for comment section na “who be that other guy” but agenda wan tear their head smh

@Heis_Olawale Hey @davido you and I know and also your delulu fans knows you can never never never try this smooth. Leave music for musicians

Black Diamond ❤️❤️

I don watch this video too many times.. nothing touch me pass when I see the emotions wey full that female worker body.. she enter dimensions.. e touch her soul🥲

Nobody be like WC 👑

Na who that talentless snail wan cook be this o

@chrisehizzyii Commot hate for mind, make you fit enjoy this classic

WIZKID once called him "KING WANDE COAL"

@FChyma @FrancisKosi11 Shey u sing pass wande??😊

King coal We don’t want some funny voice here

🔥🔥🔥

Omoh God go punish Davido ooo

No be for some people wey wan die with auto tune 🤣

Nobody be like wandeeee

This setting too tight for David

God go punish that frog. 😭😭😭🙏

Nobody be like Wande Coal 🖤 💎

Nobody be like wande! An acoustic session with just wande alone will bang like Madt! God bless the day it finally happens.

God punish Davido

@DJ_TUNEZ Awesomeness 🤍🤍

🔥

Who good don good abeg.

He’s Melody himself

See joy fad I Dey watch

Wande coal na baba

@DJ_TUNEZ Nobody sing pass Wande Cole o

True true make that guy leave music for musicians

He good scatter
