Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Wanted to post this earlier, slept off๐ญ๐ญ
71,037 Aufrufe โข vor 16 Tagen โขvia X (Twitter)
19 Kommentare

nothing dey vex me pass your voice, you dey hold spit for throat?

this house is so beautiful...give us a tour

Hope say u go good like obo musically and character too

House be like hotel lobby ๐ฅต

See who Dey drag Mavo you wey still Dey your papa house You wey go dey open windows to smoke Taaah Mavo pass you for everything

Aova davrel do me yearly mtn sub na

Wetin that Vaseline dey do there

Abegg wetin dat guy dey on I wan dey on am too

Nice one

Omo see crib

Make them collect this boy phone ooo Hmmmn nah small small e dey start oo

Producer self Dey hide face ๐ cause him sabi say na trash you wan drop ooo no drop am oo guy no drop am ooo

Dreyagain he's really good

Nobody would wanna remain friends with a sp0ilt br@t wey no sabi talk except begg@rs... no more way for t@lentless olodos & afro-nepo fl0ps like gbavrel... siri play olodo uprising by dammy krane ๐ฅ

One love jare Do drop jam

Bro go like drop with you

You be fool Just stop this nonsense way U wan start cause U no go fit stand the calamity

Bro, Abeg dash me that your ps5 ๐คฒ๐ฝ๐คฒ๐ฝ I know say you go don tire for am. Na me first beg for yh one davrel. Do am for the love of 30BG @davrel99

Hello davrel please check your DM from me please ๐
