正在加载视频...

视频加载失败

Wanted to post this earlier, slept off😭😭

71,037 次观看 • 17 天前 •via X (Twitter)

19 条评论

𝙊𝙩𝙪𝙣𝙗𝙖 🇬🇧 的头像
𝙊𝙩𝙪𝙣𝙗𝙖 🇬🇧17 天前

nothing dey vex me pass your voice, you dey hold spit for throat?

Papî🐧 的头像
Papî🐧17 天前

this house is so beautiful...give us a tour

Polandbear 的头像
Polandbear17 天前

Hope say u go good like obo musically and character too

dayo 的头像
dayo17 天前

House be like hotel lobby 🥵

Charles 的头像
Charles17 天前

See who Dey drag Mavo you wey still Dey your papa house You wey go dey open windows to smoke Taaah Mavo pass you for everything

Bjpcity07 ✌️🧳30BG chief of army staff 的头像
Bjpcity07 ✌️🧳30BG chief of army staff17 天前

Aova davrel do me yearly mtn sub na

Tomi🐋 的头像
Tomi🐋17 天前

Wetin that Vaseline dey do there

YUNG👾 的头像
YUNG👾17 天前

Abegg wetin dat guy dey on I wan dey on am too

Rina🌹 的头像
Rina🌹17 天前

Nice one

papi Loho 的头像
papi Loho17 天前

Omo see crib

JOSHUA NIMWANG 的头像
JOSHUA NIMWANG17 天前

Make them collect this boy phone ooo Hmmmn nah small small e dey start oo

. 的头像
.16 天前

Producer self Dey hide face 😂 cause him sabi say na trash you wan drop ooo no drop am oo guy no drop am ooo

Mendez 的头像
Mendez16 天前

Dreyagain he's really good

Afrobeats M0nster 的头像
Afrobeats M0nster17 天前

Nobody would wanna remain friends with a sp0ilt br@t wey no sabi talk except begg@rs... no more way for t@lentless olodos & afro-nepo fl0ps like gbavrel... siri play olodo uprising by dammy krane 🔥

He_Is_Ssiah🧘‍♀️💜 的头像
He_Is_Ssiah🧘‍♀️💜17 天前

One love jare Do drop jam

Joshua Nwachukwu 的头像
Joshua Nwachukwu17 天前

Bro go like drop with you

WeBbS 的头像
WeBbS17 天前

You be fool Just stop this nonsense way U wan start cause U no go fit stand the calamity

OG swankie 的头像
OG swankie17 天前

Bro, Abeg dash me that your ps5 🤲🏽🤲🏽 I know say you go don tire for am. Na me first beg for yh one davrel. Do am for the love of 30BG @davrel99

Tony 的头像
Tony17 天前

Hello davrel please check your DM from me please 🙏

相关视频