ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Warri pikin & Zobo drop new skit, this is content
77,031 ๆฌก่ง็ โข 6 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
34 ๆก่ฏ่ฎบ

She mean that girl before nobody fit tell me otherwise๐คฃ๐คฃ

Say na the woman wey dey help am wash plate ๐ ๐

It can only be Man U fans ๐

Omoh This woman get hips From the wear self the hips still show

This guy contents don dey lit

With your head wey be like back of shoe. Warri pikin na pure talent

I swear zobo nah pure werey ๐

I swear say na condom e wan ask her to help am buy ๐๐๐

This Zobo guy is hilarious ๐ and itโs his confidence for me ๐คฃ

Warri pinik you'll feel like you want to die but you will not die just manage ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

With your head wey be like back of shoe. Zobo na b*st**d Make ur mama excuse u ๐ญ๐ญ

Zobo don see him own Kolu be that๐คฃ๐ but this girl don chop slap for this head ehhh

lmao๐

Head like back of ๐....content ๐๐ฏ๐

This girl head don too suffer for skit ๐๐

His momโs gonna kill him after that lol ๐

Lmao ๐คฃ๐คฃ

๐๐

She slรฅp ahm for head o ๐คฃ

See clean content

Mama pocket money o ๐

I'm sure na only me see the rat cos they blur it

Zobo ๐

I know say this girl shiny head must collect slap ๐คฃ๐คฃ

The only way forward in Nigeria, this combo is goated Warri pikin nah pure character ๐๐๐๐

She finished the girl with the slap on the head ๐๐

This guy na just mad man ๐๐

Makes sense

Hand touch the weyrey ๐๐คฃ๐คฃ

No Guts no glory

This thing warripikin dey carry for back ehhh

I love this

lol ๐

Hello friends! Need something new to watch?
็ธๅ ณ่ง้ข
Sabinus and him pikin don drop new skit for us๐๐
DAMI FOREIGN๐ฅถ
541,753 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅนดๅ
