Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Was this really Carter Efe? 😳
27 Yorum

Carter sabi him real ones. He no Dey give man wetin he no deserve. 500k and several TikTok lion and universe go far.

PellerDogs won’t see this one ooo… If not that this lady came out to make video, no one would have known. Unlike peller that always on camera for clout

Carter does a lot of giveaways and helps people more than u realize, but most of it happens offline. He doesn’t need to put a camera in people’s faces every time he helps someone just to prove he’s generous or make people love him. He gives cos he wants to give and not for clout

If nh peller the whole Internet no go rest because e send person 500k🤡🤧

No be you Dey pay person 250k per month just now?😂🤣

Shey na the same carterefe I sabi weh this girl dey call sweet?

Omo see as person resemble bandit 😂😂😂

wwww in the chart

Nobody chop prayer reach intentional man

65,000

Which one be “he’s not a boy he’s a man he has a child” na piken dy make boy turn man 😏

Na money be fine bobo

i too like Carter 🐊

Ahh

Normally Carter wor wor die

Na when carter never craze br this 😂😂😂

Amen 🤲

Filter dey cry 😭

Everybody dey abuse Peller for here but nobody is saying how grateful this lady is to Carter Efe

All of sudden we should watch this video

“I’ll keep praying for you” lol

Nice PR

Carter fine that time

Omo I saw when cater send her the video for TikTok, he even send her 500k . Cater na real gee

Na only prayer Dey sabi give lol

@carterefe__ W’s

No be @MariamOyakhilo be this?
