Video yรผkleniyor...
Video Yรผklenemedi
Wasiu Ayinde and his daughter โค๏ธ.
32 Yorum

What's this they are doing now?

Den dey gym

@hayzedoladimeji Eludayo please ๐๐คฃ๐

@electric_bunn @hayzedoladimeji ๐๐๐no vex

K1 is a great father, he knows that the girl is doing nonsense but still supported her.

Pikin dey do hin own, Papa dey do hin own ๐คฃ๐๐คฃ๐ Orisirisi lagbo Wasiu

Wetin dem dey do?

Den dey swim

Shame day catch me on their behalf๐ฉ๐

What were they doing

They were swimming

๐๐๐๐๐๐๐. This one is worse than Barry Maade๐๐๐

Whatโs this ๐คฅ

@ojoojadedapo Wasiu know say the girl dey do mumu thing but as a father he gat support her to make her happy.๐คฃ๐คฃ

If they invite her alone na her papa pay am.

The girl no dey sing wetin we understand jร re... She should goan sit down somewhere.

๐คฃ๐คฃ๐คฃna dancer Abi musician. Why she dey remix South Africa songs. Kire!

Is she a South African? I no understand Vanessa, eti sinu Van jare

Vanesa ๐ค๐ป gbe kini yi wa ๐๐ป๐ซด๐ป

Wasiu still flow with the beat Na why I dey get goosebumps be this ๐ฅน

Nobody sabi this music composition on stage pass K1 de Ultimate. E dey Baba body, na ability

Make I go watch the video again lol ๐

This is soo good ๐ K1 is proud of his daughter. โ a sorire pelu ogo Olorun โ

I don't understand. Is this a collab or something?

One prayer they my mind for her I dont know if i should release it

Do bro๐

๐๐๐๐๐๐๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Hahahha Cocomelon family. Dey your dey, make i dey my dey. You hustle, i hustle harder ๐

All of them go think because their papa dey sing them think say dem too fit do am ๐

Her vibe >>>>>

@olanrewajuadig7 read comments!๐

The legacy and descendants of Baba Guru Nanak Dev Ji, by Baba Vickram Aditya Bedi Click on the link below:
