Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Watch this video and say what's on your mind
300,093 görüntüleme • 2 yıl önce •via X (Twitter)
33 Yorum

Mama don dey clear am openly !!!

That boy is not a Man Like ….Rubbish

You allow your babe dey follow your mama talk like this? Is this how y’all do it now?

“Comot…if you comot, no come here again” 😂

Nothing wey you go tell me He no go marry her Except na skit sha

@haforlaby777 I pity the werey boy . The ashebi go last pass the marriage.

Those 2 you're seeing ehn, the mum and the wife, they're best of friends. I'm seeing true love in their arguments

They’re same gang o. Forget this exchange. When wahala comes now, they will gang up against the boy. 😂 Don’t over think it.

I find this disrespectful

Hmmm. You no fit bend sweep but you Dey bend collect doggy. 😂

Funny family Na play them take Dey talk true

The mama say na from play dem dey talk truth

Mum looks like man too much, as anyone ever told her that⁉️

Trust me the boy already made up his mind, unless he wants to suffer he can go ahead and marry her. He has already insulted his mother enough by making this video and calling her a rival to a mannerless brat.

Wetin u want make i talk na

I hope everyone watching this understands that they are bantering? It's just jokes.

They are close u can see it

I feel there is still love between them. Just bants. But why can’t she bend down and sweep. Omo i pity you guys oo.

It’s obvious they are used to joking with each other

That’s d reality ; many females has been fooled by western culture.

This why I like twitter,IG comment was this is pure love and they both love each other’s. But twitter just clear facts.

Mama is not joking! Soon as she switched to queens English, you should know she's dead ass serious! You can't bend your waist. Oshe queen Elizabeth

He can’t marry the girl.

This one never marry e don Dey exchange words with your mama just wait for after the marriage na flog she go flogs your mama.

Shey him mama Dey lift weights ni

Mama Dey gym Just asking respectfully 😂

He knows where she belongs

That is his mum and his sister for sure

Hundred 💯 percent wife material

Them don use joke tell you word, you still dey argue

I wonder the work of gate man

But if she wan collect pakus she go fit bend 😂. Fear woman

Na play dem Dey o
