Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Watch till the end🤣🤣🤣🤣🤣🤣
33 Yorum

Dem just dey use this portable market Nii, he no Sabi anything about boxing rules at all 😂😎.

I just they laugh 😂 ontop sick bed 🛌 you have really made my day

Nothing you wan tell me na that two punch Charles okocha give portable make am run😹🤣

This part got me so bad 😂😂 the ifase sweet me aje😅

@eko_savage we dey wait for idowest nd mr real own 😂😂

Portable foolish die 😂😭

Who advise them make dem use woman as ref

Portable just use this guy do revenge for wetin Carter do am

I doubt if eko savage will get into heaven

Thank God say he no shout say he buy akara today 😂 😂

Portable will not kill me ooo. I laughed so hard in public walahi . I think portable should be fighting wrestling. Boxing is not his calling

Portable no just dey ok. He had him good and use his irrational gragra to ruin it.

He wan use body odour finish Mr. Algorithm 😂😂

😹😹Omoh why be say na Igbo ppl diz werey dey always like to fight with at the end e no go still win, na mouth e get him know say if e go back for that ring na kill Okocha wan kill am

Gidigbo typeshit😂😂

I swear I thought say na shigidi him carry nii eje Jesu 😂🤣🤣😂😂😂🤣🤣🤣

That intro theme dey pami 😂😂😂😂

Portable need to calm down and study the rules😂😂😂😂 You think boxing 🥊 na street fight

Eko Savage no kée person 😭😂

This dude gonna kill me common ref 😂😂

Egbon yii lol 😂

Enter studio egbon

Egbon Eko no go kill me😹😭

Eko mapami now 🤣🤣🤣🤣🤣

Koto Ayé for why na ? 😂 😂 😂

Eko na proper werey 😂

You no go kpai me one dey with laugh. You too like wahala. 🤣🤣🤣

Ah don too laugh 😂😹 portable omo ahse

😂😂😂

Which one be I buy akara

Eko you no normal sęh😂🤣😅

Iwo jeye🤣😂😂😂🤣

😂🤣😂🤣😂😂👏🏾👏🏾👏🏾👏🏾👏🏾👏🏾👏🏾👏🏾👏🏾👏🏾👏🏾👏🏾👏🏾👏🏾👏🏾👏🏾👏🏾👏🏾👏🏾👏🏾👏🏾
