Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Watch till the end 😂😂
362,483 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)
38 Kommentare

When he realised 😂😂

I swear 😂😂

Which kind skit be this one again

I weak too

So they were inside with him?😂

Too much see finish 🤣🤣

Everybody sha wan do content 😭😂

Aje

I wonder what would have happened if the roles were reversed

Didn’t expect the bants😭

That brother and sister dey craze 😂😂

I need this kind neighbors. There must be other kindness too

Ah so all these while he know no say he dey bath

I should watch to end like say you sub my phone

Wetin dey do all this one ?🤣🤣😂

@BigSandro7 He don forget say he dey baff😭😭

Is this still a skit

It happens in Nigeria. Everything happens there..

So he forget sey he Dey baff before 😂😂😂😂😂😂

My neighbor good morning, you dey bath, na the ending your brain click 😭🤣😂 Werey

You Dey brush with 👄 💄 gloss.. id!ot contents

🤣🤣🤣🤣 soap nor dey enter your eyes? Bros

Cleanness is near to kini😂😂

Na so una Dey do am for Una yard? 😂

Wetin be this again

This see finish no too much 😂

All of una no get sense 😂

@Esmart_26

Soap nor dey enter this guy eye? 😂😂

What’s she doing there Nawa o

Na now he realise 😆

Where is this location

The page is "Agedo"

😭😂😂

😂😂

Stupid content for dumb people

Okay

Werey 😂😂
