正在加载视频...
视频加载失败
Watch until the end. 🤣
49,083 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)
11 条评论

I_am_BabzVick1 年前
Na why dem say 2 much of everything na sin! Person don tell you say mabinu… u still Dey para? D woman get patient sef., he should beta hold her tight 😂

Solar Heavy1 年前
take the journey

奥卢瓦塞伊.base.eth Ø,G 🇳🇬1 年前
na hin spoil am e don end like dat e ended himself

Adefowope1 年前
Afi fila perin, over skill na hin kill am🤣🤣🤣

Ayome1 年前
The guy almost win ham oh 😂

Ola 🌕🌕1 年前
He overdid it, should’ve stopped when she said mabinu.

Lonald1 年前
Him self over do. Atleast him suppose don cut the call when the woman dy beg am.

Xpensive1 年前
😂😂😂

Junior Awólọ́wọ̀ 🪖1 年前
Finished man 🤣

thugtothebone☠️1 年前
🤣🤣🤣 kofe beshan fun e ni

Son of APEJI🤴1 年前
Na over do kill this guy... him don already win, him for just cut, he go overstress am

