Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Watin be EP again 🤔?
69,398 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)
34 Kommentare

English premier League

Just add letter A before p then push E to the front.. you understand Abi?

nothing person no go hear for all these Ivana babies

Eat pussy how 😂😂😂

I no go ever be among those who “Eat Pussy” awon omoyii spoil

How the dancing step now and the music take relate😒

EP as in this EP right ?

The one wey Wizkid & Asake release nah 😒

Normal “eat pussy” nah

Do you mean EMP 😉

I don hear another one today 😂 which one be EP again

Make Una update us ohhh watin be EP again

Na album

Na how the dance and song tay relate I still dey try figure out.

EP. Eat pvssy na. U mean make I EP Morata? Nah please.

If you ask me, na who I go dey ask?

This small small girls go dey bring abbreviations wey person no sabi

Eat pussy

Una dey eat ep for Apple Music?

Omoo eyin tu yawarey oo..una carry person video from TikTok , comot the sound , kon put una own sound 😩

Shit na eat pvssy 😭😂

Erpes

Eat pussy EP

Economic problem

Na you wey post video suppose tell us Abi na na help she been want write? E no hard baddies gba

@Khanstilldayy Eat p*ssy

Eating pussy Wdf 💔 is happening so some of our Niggas been eating pussy 👀💔🔥😂😂

Ep is half version of an album. so, in this context she's a mini baddie.

Abiii

My guy@grok help Seun Later him go say school nah scam

Enjoy preaching nau

@grom wetin be EP

Epon

Na epilepsy she talk 😂😂
