Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Watin go come happen? Baba go do refund o
208,689 Aufrufe • vor 4 Monaten •via X (Twitter)
41 Kommentare

You say wetin

Broo😂😂😭😭

Baba you go do refund oo

Asapuu

So true true Portable Dey use juju ? I was thinking it was mere talk from ppl

I go lie for you?

Juju no Dey work for Boxing ring ode 😂

Make he sha refund us

The baba right now:

Till portable reach sango

Baba go don japa comot samgo, na night bus e go use 😂😂😭😭

We go find am

Na you no later ri owo gbe o 😂😂

Baba Don dey in trouble 🤣🤣 Portable eye when he go see baba

This mama really did special analysis of how Carter hand go be when Portable finish beating him, make the mama refund Portable o 😂

Everybody will be held accountable for

Only God never fail 🙏

Babalawo 5am in the morning

Make the babalawo just go find early morning bus to Jigawa for tomorrow morning. 😂😂😂

We Dey go Jigawa like this

😂😂😂

Better pack commot that your shrine before portable come back

@Bamit03

Portable and his Babalawo rn. 😂😂😂

Honestly no be Baba fault. They said Work & pray not pray without work. How do u xpect the charm to work when he couldn't even get a clean Jab on Cater... Nah mouth full him brain 🧠

If person shout am a baboon for my front e fit chop slap 😤 I don unfan myself from zah zu fans

@AgbekeAde1990 😂😭 he pain me say portable no dey writer he for regret him life

Una don see people wey dey do juju see the end of there life they go later fall juju no fit make u rich believe it or leave

To be fair to baba, the jazz na how to collect blow survive. No be to win Because if to say Carter fit “raise him hand”, Portable no for survive

😂😂

Make them edit the video before and after naw😭

This man go collect if portable reach Sango back

Up on all this one na he dey run inside ring🤣🤣🤣🤣

aw e be now

Make we wait till daybreak

😂😂😂

😹

😂😂😂 Baba refund

😂😂😂😂😂someone say it is gone!!!

😂😂😂

That man too whine am oo
