Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
WAWO OUT NOW
12,493 Aufrufe • vor 3 Tagen •via X (Twitter)
26 Kommentare

My brooooooo You too sabi this music !!!!!!!

Wetin do this guy Omo life Hard ooo

Beautiful Masterpiece 🤍🙏🏿

🔥🔥🔥🔥

e go too blow on tiktok your vocal is good ogo keep pushing 💪🏽

Dude you’re just good and amazing ❤️🔥

Na olamide make me know you

Diamond jimma gospel Will be unstoppable Keep up the God’s work brother

Ogo 🔥

Omo sabi boy

Why Diamond con lean like this. I hope you're good?

Rooting for you man

Angeli mi 🕊️

𝑶𝒈𝒐 💥

Jimma 😮💨

Freshout ❤️🔥

You are too good bro 👊

Bro you dey lean hope you good

Diamond jimma sunnnnnn, 🔥🔥🔥

Aloyin lohun D voice dey enter my agbari😂❤️

WÁWO Ọ̀NÀ ÀRÀ OLUWA LAYE MI

I go dey on am tonight You good no worry

Wawo please they try add English to your song @_Diamondjimma

@SouljaBoi55 Guy go barb your beards and chop better This one wey you look like wetin I no know

You bad no worry

It’s been a very long time since I’ve known you, if I can remember, I think since 2016 or 2017. Yes, you started before Seyi Vibez, and I truly want to see you rise higher and higher. I believe you’ll go much farther than you ever expected. I love you so much my brother.❤️🔥❤️🔥
