Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

We all did or experienced this, right? 👀🥲

869,489 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)

62 Kommentare

Profilbild von Emoji 🐐
Emoji 🐐vor 1 Jahr

I no fit watch this thing finish shame wan wound me 😂😭

Profilbild von Meshkiey
Meshkieyvor 1 Jahr

You better watch am finish

Profilbild von Emoji 🐐
Emoji 🐐vor 1 Jahr

Omoh bro I watch am finish tho Buh the shame too much 😂😭😭😭😭

Profilbild von LAWRENCE'S ARCHIVE 🍀
LAWRENCE'S ARCHIVE 🍀vor 1 Jahr

50 shades of shame 😂💔

Profilbild von Wolfgang🐺
Wolfgang🐺vor 1 Jahr

Na you do skit, na me dey shame🥀

Profilbild von Meshkiey
Meshkieyvor 1 Jahr

A you Dey shame, na me Dey chop blame

Profilbild von John’s Enterprise
John’s Enterprisevor 1 Jahr

Had to watch this on 2x, because i could almost feel this guy shame 🤦‍♂️😅

Profilbild von Reality Hits
Reality Hitsvor 1 Jahr

Before e reach like dis, god just pai me 😭💔

Profilbild von geenad
geenadvor 1 Jahr

Bros transformed to Wednesday ASAP

Profilbild von Meshkiey
Meshkieyvor 1 Jahr

This one na Friday

Profilbild von WHO? DINI🇳🇬
WHO? DINI🇳🇬vor 1 Jahr

This guy is so cringe 😂😂😂

Profilbild von Yumyulack-ey
Yumyulack-eyvor 1 Jahr

😭

Profilbild von Korede
Koredevor 1 Jahr

I swear I no fit watch am 😭. I just like am, move on

Profilbild von Meshkiey
Meshkieyvor 1 Jahr

Chai! Abeg na! Please

Profilbild von Woni Twa Cedi
Woni Twa Cedivor 1 Jahr

I watched my big cousin beat his little brother for this. It seemed like joke from the beginning 🤣🤣🤣🤣

Profilbild von JOZI🥶
JOZI🥶vor 1 Jahr

I couldn’t watch it till the end, because of shame😂😂

Profilbild von Henryafolabivictor
Henryafolabivictorvor 1 Jahr

That "I pour you spit" is truly needed. I practically pour him spit. 😆 😆

Profilbild von Meshkiey
Meshkieyvor 1 Jahr

No pour me spit o

Profilbild von Golden Ekpendu
Golden Ekpenduvor 1 Jahr

Shame don disown this guy 😸 too good bro 🔥

Profilbild von Meshkiey
Meshkieyvor 1 Jahr

Bless up

Profilbild von SMALLIE
SMALLIEvor 1 Jahr

Werey 😂😂

Profilbild von Meshkiey
Meshkieyvor 1 Jahr

😂😂 the guy na werey

Profilbild von Prince Adewale
Prince Adewalevor 1 Jahr

If he you mumu pass this guy, your life don spoil

Profilbild von Meshkiey
Meshkieyvor 1 Jahr

Ahhhh😭😭

Profilbild von for your taste
for your tastevor 1 Jahr

Mf went back in and pulled out an mf umbrella ☂️ in the sitting room 🤣

Profilbild von Meshkiey
Meshkieyvor 1 Jahr

The weather 🥲 the sun

Profilbild von Ada Owerri 🤍
Ada Owerri 🤍vor 1 Jahr

“Eyepad” what the heck 😂

Profilbild von Johnsmith
Johnsmithvor 1 Jahr

Omoh your Shame wear me Daniel ragh ankara

Profilbild von Teddy_OST
Teddy_OSTvor 1 Jahr

Omo I Dy feel Ur Shame through the screen 😂😂

Profilbild von Daniel
Danielvor 1 Jahr

Cringe asf 😭

Profilbild von RICHIE-FZ
RICHIE-FZvor 1 Jahr

Anytime I see Meshkiey, shame dey catch me on him behalf. 😂🤣

Profilbild von Meshkiey
Meshkieyvor 1 Jahr

@invrichie Why? 😭😭

Profilbild von RICHIE-FZ
RICHIE-FZvor 1 Jahr

See mumu. 🫶🏽😂

Profilbild von Myself kartel cee 🐂
Myself kartel cee 🐂vor 1 Jahr

I had to pause the video at some point felt ashamed on his behalf and replay it because I couldn't feel all the shame at once 😂😂

Profilbild von Meshkiey
Meshkieyvor 1 Jahr

Try and feel it at once. Once and for all

Profilbild von prettygirlgram
prettygirlgramvor 1 Jahr

Don’t stop this thing you are doing One day you will regret it 😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😩😩

Profilbild von Ezechinyere Emmanuel
Ezechinyere Emmanuelvor 1 Jahr

I’m tired of blocking and unblocking you😂😭

Profilbild von Meshkiey
Meshkieyvor 1 Jahr

Just unblock me and keep it that way. Why are you stressing yourself

Profilbild von Ola of AMT
Ola of AMTvor 1 Jahr

Well, i never had an elder brother i cant relate

Profilbild von Meshkiey
Meshkieyvor 1 Jahr

But you had siblings sha

Profilbild von Ola of AMT
Ola of AMTvor 1 Jahr

Sure

Profilbild von Hi J ☆
Hi J ☆vor 1 Jahr

Boboyii, make them go confirm if you dey alright 🤣

Profilbild von Meshkiey
Meshkieyvor 1 Jahr

I don confirm am, he Dey alright

Profilbild von Hi J ☆
Hi J ☆vor 1 Jahr

Nah still the same you dey tell me say you dey alright 😭 So make I believe you? 😂

Profilbild von donpaul🎱
donpaul🎱vor 1 Jahr

Bro I love you 😭 you Dey always buss my head

Profilbild von Meshkiey
Meshkieyvor 1 Jahr

I love you too!

Profilbild von JRHBLRNY🍽️🧢
JRHBLRNY🍽️🧢vor 1 Jahr

Me i no dey come outside oo

Profilbild von Meshkiey
Meshkieyvor 1 Jahr

@Horlixx2 You Dey dull o

Profilbild von JRHBLRNY🍽️🧢
JRHBLRNY🍽️🧢vor 1 Jahr

From you bruh..?😭😂 All love man

Profilbild von una papa
una papavor 1 Jahr

This one na two glasses the rich version 😂

Profilbild von premier league Champions
premier league Championsvor 1 Jahr

So it's like this in all families.

Profilbild von Meshkiey
Meshkieyvor 1 Jahr

Yes o

Profilbild von premier league Champions
premier league Championsvor 1 Jahr

Lol.

Profilbild von Wintersoulja_ 🌬️
Wintersoulja_ 🌬️vor 1 Jahr

Is it had to remove #400 from #2 billion ?

Profilbild von HATER
HATERvor 1 Jahr

I've never finished your video before

Profilbild von Meshkiey
Meshkieyvor 1 Jahr

Try it this time

Profilbild von HATER
HATERvor 1 Jahr

God forbid Your shame go kill me before I finish am 😭😭

Profilbild von Bonnnyyy
Bonnnyyyvor 1 Jahr

You can’t keep making me feel this way 😂

Profilbild von Meshkiey
Meshkieyvor 1 Jahr

I can 😔

Profilbild von || DA ||
|| DA ||vor 1 Jahr

From Afro to Dreads… Oya! 😂

Profilbild von Meshkiey
Meshkieyvor 1 Jahr

Okay now

Profilbild von eliblo 🇨🇻🇨🇻
eliblo 🇨🇻🇨🇻vor 1 Jahr

2nd hand embarazz buss me for this vid 😭😭😭