Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

We all know this mumu for 𝕏 😂

57,101 просмотров • 10 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 45

Фото профиля It Was A Good Day
It Was A Good Day10 месяцев назад

It always muzz me when below mid babes overprice themselves

Фото профиля Yungonly 🎖️
Yungonly 🎖️10 месяцев назад

He said below mid babes

Фото профиля HRH. King Emeka
HRH. King Emeka10 месяцев назад

This is someone's daughter and the family is laboring under the sun to pay school fees.

Фото профиля Yungonly 🎖️
Yungonly 🎖️10 месяцев назад

Naso we see am

Фото профиля Chief Nwachinemelu 👑
Chief Nwachinemelu 👑10 месяцев назад

Low value women have nothing else to offer than sex.

Фото профиля Yungonly 🎖️
Yungonly 🎖️10 месяцев назад

Mutuals

Фото профиля Eddie
Eddie10 месяцев назад

Where is her handle, boss? I wan tell am something.

Фото профиля Yungonly 🎖️
Yungonly 🎖️10 месяцев назад

😏😭

Фото профиля Eddie
Eddie10 месяцев назад

Make I fit talk my mind, you get?

Фото профиля Yungonly 🎖️
Yungonly 🎖️10 месяцев назад

Mutuals joor😂😂😂

Фото профиля Eddie
Eddie10 месяцев назад

Oya na, my bro. 😎💯❤️

Фото профиля Yungonly 🎖️
Yungonly 🎖️10 месяцев назад

Follow back and turn on post notifications

Фото профиля Eddie
Eddie10 месяцев назад

Na sharp sharp I don turn on your notification bell, blood. 💯

Фото профиля Yungonly 🎖️
Yungonly 🎖️10 месяцев назад

Done g

Фото профиля ￴￴ ￴￴￴￴ ￴Ω
￴￴ ￴￴￴￴ ￴Ω10 месяцев назад

Na mumu joor 😂💔

Фото профиля Oma
Oma10 месяцев назад

My job on earth is to make sure no son of mine ends up with an entitled, redund@nt liability. Not on my watch!

Фото профиля .
.10 месяцев назад

Tai solarin suppose first rusticate her 😭

Фото профиля Yungonly 🎖️
Yungonly 🎖️10 месяцев назад

She don block me ooo 😂😂😂

Фото профиля LLone~wolf
LLone~wolf10 месяцев назад

See the way he use question reduce her confidence

Фото профиля Reel_Jagaban
Reel_Jagaban10 месяцев назад

No be this one wey dey use fake G Shock brand as a front for her original hustle? Hmmmmmmm!

Фото профиля Smooth ole buruku
Smooth ole buruku10 месяцев назад

Person wey her stomach be like drum o😂

Фото профиля VIEW ONCE OFFICIAL
VIEW ONCE OFFICIAL10 месяцев назад

Ara mi is bumasoing

Фото профиля Yungonly 🎖️
Yungonly 🎖️10 месяцев назад

😂😂😂😂

Фото профиля i no send you
i no send you10 месяцев назад

Her father after watching this video

Фото профиля Bobby spendo
Bobby spendo10 месяцев назад

Werey wey dey beg for money 😂

Фото профиля LLone~wolf
LLone~wolf10 месяцев назад

No he aisha be this

Фото профиля nuru🇳🇬
nuru🇳🇬10 месяцев назад

Na content joor

Фото профиля mrManuel
mrManuel10 месяцев назад

Guys are our own enemies. One mumu go still pay

Фото профиля Successful Seun 🍾🌍
Successful Seun 🍾🌍10 месяцев назад

Another girl failed by her parent

Фото профиля Th3 J338OL4R C4RT3L 🌹
Th3 J338OL4R C4RT3L 🌹10 месяцев назад

This stupid am just a girl word and Dey always piss me off

Фото профиля Òmínírá LOmo
Òmínírá LOmo10 месяцев назад

Won maa fi e shesho gbeyin ni...

Фото профиля shizzi lion🦁
shizzi lion🦁10 месяцев назад

Her lecture dey bang her for score

Фото профиля Slic
Slic10 месяцев назад

Stupidity

Фото профиля Recon & surveillance
Recon & surveillance10 месяцев назад

😂😂😂

Фото профиля iYANUOLUWA
iYANUOLUWA10 месяцев назад

As per HK chairman wey she be na. Make I dey make 5M give her 3M. Kuku collect 4.9M Egbon adugbo make I use 100K guide na

Фото профиля $100MILLION
$100MILLION10 месяцев назад

W oscroh in the f*ckin chat

Фото профиля FIZZY 谦逊的
FIZZY 谦逊的10 месяцев назад

The girl dey gba

Фото профиля Ŧłꪮυ૨ıςʜ™🤴🏽🌓
Ŧłꪮυ૨ıςʜ™🤴🏽🌓10 месяцев назад

Me mey studied computer science dem nor born me well make i nor know wetin dem ask dis girl. Dis girl just disgrace ICT as a whole 😒 😤 🙄 😑 😐 🤦

Фото профиля 9law
9law10 месяцев назад

@DonMike_X I swear 😂😅😂

Фото профиля Larry
Larry10 месяцев назад

She dey talk like arindin🤣

Фото профиля Fasulu Ayodeji 🐐 add+WIZO @HealthAi Zetarium$XAGE
Fasulu Ayodeji 🐐 add+WIZO @HealthAi Zetarium$XAGE10 месяцев назад

See wetin one mumu guy go spend 5 million naira on. Dem ask you what computer science is you no sabi nawa.

Фото профиля IGE™🕊
IGE™🕊10 месяцев назад

Whosoever is dating her doesn’t know he’s in the wrong hands.

Фото профиля bumite tunji
bumite tunji10 месяцев назад

na the ppl wey never legalize gun i dey blame sha

Фото профиля Yungonly 🎖️
Yungonly 🎖️10 месяцев назад

Ha Wetin you won use am do

Фото профиля Gracemann 🇳🇬
Gracemann 🇳🇬10 месяцев назад

Na my gender dey rate some of these girls, some of them nothing dey their head except am a fine girl. So from 100-400 level na waste. Wasted generation

Похожие видео