Loading video...
Video Failed to Load
We are fkd in this country just know this
172,115 views • 1 year ago •via X (Twitter)
10 Comments

A lot was done under Buhari, smh

Let nobody tell me some people in Abuja environs are homeless ooo Just share it for them

Used Nivea cream for sale😢

Wetin pain me pass be say i transferred 5000 naira at Iyana ipaja and the POS woman gave me 2500 naira asif that one no reach i won enter bus conductor still talk say he no collect old note 😔 i won cry na small remain. I later see bus that collected the old naira note sha

We suppose dey kee these people by ourselves I swear

@Coolverydarkma I love that(Nigerian politician, na God go punish all of u na)

Emefiele na scape goat, na him dey pay the price for the past government

We are our own problem in this country

✊

I don finally believe say people wey get money for this country dem no dey show their self

