正在加载视频...
视频加载失败
We are just starting 🔥
50 条评论

No ever change this background music E too tap

Thanks baami

I enjoy your content bro 😎 You are really strong and consistent

Thank you boss man

💜

I like him already

Thank you girl

No 1 supporter Mutual now?

That NYSC content been dey go far ooh

God no dey sleep

Never

W Koko Keep on pushing

All dem Gold🔥

i heard they asked you to stop? this true?

Dayo go tire ke, na beast him be. Chai see my people o, adon miss gym life 🤲😩

Abeg always clean your camera before any shoot. this one wan blur small. Great Vlog still, g! 👏

sharp, you bad make I follow you. I dey gbadun your videos.

I think say dem ban you

Energy🔥

E say na for where😂😂 Something wey be 10 per rep

I just tire😂

Wait

You don leave camp

let's go where??😂😂

You conmot camp ?

Please what's the name of this sound? @kokoenergy_

Will you pay me😂

First just do me a FB make we talk 😆

You don leave camp ke

Let’s go keh, wetin that one mean 😂

I think say you Dey NYSC camp you Dan commot

Thought yall said they stopped him ?

No

This guy face looks familiar. You go yabatech??

Yes

Exactly. I dey look your face since. Which department and year you Comot?

So no more nysc clogs yeah?

Dropping soon on G

@muelkosi Omo… boss you Dey try. Baami

@muelkosi Thanks

Omo e no sharp again

No vex boss, ride with me

haha u don commot camp ?

Keep it up man 💪

Nah inside camp be this?

Keep pushing bro

bro, u left NYSC camp ??

Then pursue u comot from camp?🏕️

🫡

He be things
